Hiphop/Rap Sensational Artist Popularly Known As "SQ Drk" Just Dropped A Brand New Single Titled "Change Circle"Which Was Produced By Ajimovoice, Mixed And Mastered By "Halmeeyah".
Lyrics
SQ Warrido
DRK Warrido
BABA YIN TIO NI IGE
Omo ologo Daya
They don't know Ah
No mercy I no famz Barca
I wan do yahoo but I no wan burn data
Person pikin seeking for serious relationship
Buh you wanna date Dancer
Ah Only me Sabi wetin Sapa do me
Ara kan mi o..oo m, if na money matter
shey you dey me ni? I no get your point
Talo fun won ni best Rapper?
Wahala for for who need em, Billion talk only
Awa shi ngba money gram, DRK NATION
Digit Yapa Instagram
Awon fine girls won koyo mi kere ni telegram
Hey e hey e
20 rasta tio to gangster
Won lo n form Ika niwaju master
Ye gbon stand proper
Won ni o change circle, won o nio di arm robber
Oya Nah change circle
Too much of fake people
Omo na Big trouble
Life wey no hard no go dey simple
You never change circle Ahhh?
Too much of fake people
Omo na Big trouble
Life wey no hard no go dey simple
Oya na change circle
Oya change Circle, change circle Change
Change circle Baba e wo
Change Circle wo, Omo aiye kala
Won ni o change circle
Oya change circle, change circle
Wo kuru nbe koto je poison
Oya change Circle, change circle
Change Circle wo egbe wo egbe
Wo egbe wo egbe Wo egbe wo egbe
Listen below !!!


3 Comments
The girls dey change circle with ikebe toh gaju
ReplyDeletePoison o da lara
ReplyDeleteIzz going 🌏💫
ReplyDeleteSay something about this post below !!!