[music] Kiki Derika - Love (Love dey sweet)


 Kiki Derika, A singer, song writer and a Dj, poured his heart all out in this Afrobeat Love song titled Love (Love dey sweet) Produced by Agubeat.


Download, Share And Enjoy Below !!!


DOWNLOAD TRACK 


Lyrics 

Surugede oh I go dance

Obi mu you be the vibe

Your sugar too high turn it down oh

I go go Ko ko ko po po po once time

Anybody wan trespass 

Indian love no go bad oh

Isi Mgbaka na eme mu babe

Pour me water make I get sense

Ojigi ojigi kaya kaya 

Kulukata kulukata oh no


Isi Mgbaka na eme mu babe

Pour me water make I get sense

Dem say na vudu abi kayamata

Kayamata kayamata oh no


I don’t know love dey sweet (Eh!)

Love dey sweet like this

I don’t know oh e dey sweet (diba diba diba diba)

Love dey sweet like this (Ehe)


I say I don’t know E dey sweet

Love dey sweet like this

I don’t know oh e dey sweet 

Love dey sweet like this


Walai talai baby qualify 

Anything wey be your matter na my concern 

Dem say shoe geti size you be my size

Dem say love is blind you dey my sight (ehen)

Your body bigger than Bombay 

I don comot from street nothing dey there

Dey say fear woman but I die here

If your love e be crime I go go jail oh o oh o

See me as I dey here baby I don care eh eh eh

don’t care eh eh eh eh 

oh oh oh oh oh


Isi Mgbaka na eme mu babe

Pour me water make I get sense

Dem say na vudu abi kayamata

Kayamata kayamata oh no


I don’t know love dey sweet (Eh!)

Love dey sweet like this

I don’t know oh e dey sweet (diba diba diba diba)

Love dey sweet like this (Ehe)


I say I don’t know E dey sweet

Love dey sweet like this

I don’t know oh e dey sweet 

Love dey sweet like this

KOFOTUNES231

Post a Comment

Say something about this post below !!!

Previous Post Next Post